album cover
God Abeg
album cover
God Abeg was released on January 8, 2023 by 4487061 Records DK as a part of the album God Abeg - Single
January 8, 2023
Label4487061 Records DK
LanguageEnglish
BPM89
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

God oh abeg oh abeg oh eh jowo Saanu mi eh jowo saanu mi oh
So many things dey my mind Something I can not talk alone
So many things are killing me oh but I can keep it on a low
Who I wan tell my story
Nobody wants to hear me
Na only God dey my back oh
Na wetin make me dey shout oh
God oh abeg oh abeg oh
Eh jowo saanu mi oh
Eh jowo saanu mi oh
Oh oh
God oh abeg oh abeg oh
Eh jowo saanu mi oh
Eh jowo saanu mi oh
Oh oh
It a process oh life on a process
But I can give it unto God
Nobody send me when I dey suffer
And I'm trying all my best
Eh no easy at all when I dey
Hustle for eputu I dey carry floor
Tiles for head and shoulder
Just to make sure I survive
It a terrible one it a horrible story
When my mama dey sick naso dem
Call me from morning till down
Them say ogbeni arrange some funds
And I dey pray to God where I wan
See money na so so cry I dey cry
From there na so I lost my mama
God oh abeg oh abeg oh
Eh jowo saanu mi oh
Eh jowo saanu mi oh
Oh oh
God oh abeg oh abeg oh
Eh jowo saanu mi oh
Eh jowo saanu mi oh
Oh oh
God oh abeg oh abeg oh
Eh jowo saanu mi oh
Eh jowo saanu mi oh
Oh oh
God oh abeg oh abeg oh
Eh jowo saanu mi oh
Eh jowo saanu mi oh
Oh oh
I dey carry my matter for head oh Oluwa cover me Oluwa cover me
Written by: Ifeanyi Peter Ebigbo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...