Credits

COMPOSITION & LYRICS
Omonayajo adeyemi abdulazeez
Omonayajo adeyemi abdulazeez
Songwriter

Lyrics

No be everybody you go call ur friend
Some go show you fake love when you call on them
So many disappointments wey I no fit tell
Ehh
Because you need their help
No funds no friends make you no forget
I stand strong
Ten toes
Me I no fall
I get thoe
Money long
No be peso
I de work I no sun rara
Coz if you get this money
Won ma se e dada
E ba mi wa omo to ni waju and big backa
Fake love fake friends just de go like that
I de work I no sun rara
Coz if you get this money
Won ma se e dada
Ebami wa omo to ni waju And big backa
Fake love fake friends just de go like that
Who go tell you say I gat you but for back them de spoil our name and try to stab us
Because he don make am he don de buga de show pride even the money sef e no pure
Wetin dem de talk o
So many things wey my eyes don see but me I no phoor
No matter how e be o
I know say bad man go rise again
Keep going non stop
I de work I no sun rara
Coz if you get this money
Won ma se e dada
E ba mi wa omo to ni waju and big bakka
Fake love fake friends just de go like that
I de work I no sun rara
Coz if you get this money
Won ma se e dada
Ebami wa omo to ni waju And big backa
Fake love fake friends just de go like
I de work I no sun rara
Coz if you get this money
Won ma se e dada
Ebami wa omo to ni waju And big backa
Fake love fake friends just de go like that
I de work I no sun rara
Coz if you get this money
Won ma se e dada
Ebami wa omo to ni waju And big backa
Fake love fake friends just de go like that
Go like that o
Sun rara oh oh oh oh oh
Go like that o
Ye eh eh
Written by: Omonayajo adeyemi abdulazeez
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...