Listen to Why by Rhymer_lee

Why

Rhymer_lee

Afro-Beat

261 Shazams

Lyrics

Loba Loba Loba Loba I getti men's I getti friends Wey dey pretend Like say Dem send Now till end All you said Small brokenness You don turn bird fly Shebi you say you go dey by my SideTell me why Why why Tell me why lie Jah to Raster Call Jamaica I don high I don kpo like a stoner Papa dey para Mama dey halla Make a friend,But don't trust a Stranger People funny For the money Dem fit kwia Dem fit Use you like Donkey So my hommie No pressure me As I dey shaaaaa No mean say I no holy Tell me why why why Everybody come dey lie Feeling the vibe I wan survive Shocker Biko bring it back Tell me why why why Everybody come dey lie Feeling the vibe I wan survive Shocker Biko bring it back Danchikie Kwan kitti Me I no get chi chi And if you bill I fit bock Me no get pity Danchikie Kwan kitti Me I no get chi chi And if you bill I fit bock Me no get pity Danchikie Kwan kitti Me I no get chi chi And if you bill I fit bock Me no get pity Danchikie Kwan kitti Me I no get chi chi And if you bill I fit bock Me no get pity Learn your lesson Count your blessings Am still praying Anticipating Be my solar When I lack power No let my hater Stab me for back side Once upon a time I can't forget To many people don use my head Even till death I no fit regret Because na big lesson me I learn Tell me why why why Everybody come dey lie Feeling the vibe I wan survive Shocker Biko bring it back Tell me why why why Everybody come dey lie Feeling the vibe I wan survive Shocker Biko bring it back Danchikie Kwan kitti Me I no get chi chi And if you bill I fit bock Me no get pity Danchikie Kwan kitti Me I no get chi chi And if you bill I fit bock Me no get pity Danchikie Kwan kitti Me I no get chi chi And if you bill I fit bock Me no get pity Danchikie Kwan kitti Me I no get chi chi And if you bill I fit bock Me no get pity Dem fit kwia Dem fit Use you like Donkey
Writer(s): Peter Okeke Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out