album cover
Collect
731
World
Collect was released on June 2, 2023 by Better Life Ent as a part of the album W.I.N.A - EP
album cover
Release DateJune 2, 2023
LabelBetter Life Ent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM120

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mr 2kay
Mr 2kay
Performer
Bisa Kdei
Bisa Kdei
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Prinx Emmanuel
Prinx Emmanuel
Producer

Lyrics

Skylyte
Co-correct sound, correct sound
Nyo yoyoyo, nwo wowowo
Pikin wey dem carry for back
E no know say, e no say journey far
Pikin wey dem carry for back
E no know say, e no know say road e far
E won collect today
E won collect tomorrow
Forget e say
You got to double your hustle
E won collect today
E won collect tomorrow
Forget e say
You got to double your hustle
You can't please everybody ehh
You can't please everybody oh no no
Some go hate you and some go like you
Some go love you, some go beef you
Òkwa onye mma mádu ńegbùmmàdu
My mama tell me say, rat wey get one hole e no dey live long
oh no no no
The day wey me I no get
I no fit give you chop
You carry me for mind
Oh no no no no no no
You con dey tell me say because I dey on top
I no wan show you love ooh bros le
You no know wetin dey sup oo oh eh
I say you no know wetin dey sup oo oh ehh
You just want to collect and chop oo oh ehh
You just want to collect and chop oh ehh
Pikin wey dem carry for back
E no know say, e no say journey far
Pikin wey dem carry for back
E no know say, e no know say road e far
E won collect today
E won collect tomorrow
Forget e say
You got to double your hustle
You won collect today
You won collect tomorrow
Forget e say
You got to double your hustle
Obi nnim deɛ obedi tonight
Sɛ ma ma wo deɛ ɛhye a mese don't forget to ice
Don't forget eei
Abɔfra hyɛ oni akyire a, ɔhyɛ oni akyire aa
Ɛyɛ no sɛ kwan no bɛn
Nso ɔbra yi kwan tenten
Wopɛ no yie a ɛnna fɔm koraa
Ɛtɔda bi a na ayɛ basaa
Yɛ nenam mu saa na adeɛ asa na adeɛ akyen na adeɛ asa
Mese me ma wo bi a, sɔ mu
Wiase mu ayɛ den oo
Ayɛ sɛ neɛ wo we mako no
Ahyehye wo a, wobɛte ei
Ei me kyɛ wo bi a, sɔ mu yie
Ewiase mu ayɛ den oo
Akɔ yɛ sɛ woyɛ kakaduro no
Ɛhyehye wo a, huhu woho nom nsuo
Pikin wey dem carry for back
E no know say, e no say journey far
Pikin wey dem carry for back
E no know say, e no know say road e far
E won collect today
E won collect tomorrow
Forget e say
You got to double your hustle
E won collect today
E won collect tomorrow
Forget e say
You got to double your hustle
Uhh it's Chocky
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...