album cover
Nwa
8
Alternative
Nwa was released on March 19, 2023 by Jay Vhee as a part of the album Nwa - Single
album cover
Release DateMarch 19, 2023
LabelJay Vhee
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM105

Credits

PERFORMING ARTISTS
JayVhee
JayVhee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Joshua Asibere
Joshua Asibere
Songwriter

Lyrics

Nwa baby
Nwa baby
Nwa baby
Nwa baby
Nwa baby
She don Dey enter my church
I give her waterside love
She don Dey enter my eyes
Baby girl be my ride or die
I see her for bus stop Ye ye
Help me to thank God
My jealousy don stop
Me I go Dey work you Dey chop
And if I go Dey pop you go pop
Say na my money we go chop
Abena me I give you this kind loving
Wey Dey make me Dey mental burning
And if I go Dey pop you go pop
Say na my money we go chop
Abena me I give you this kind loving
Wey Dey make me Dey mental burning
Ahh baby
Ahh baby (Nwa baby )
Ahh baby
Ahh baby (Nwa baby )
Ahh baby
Ahh baby (Nwa baby )
Ahh baby
Ahh baby (Nwa baby )
I no be kiss and tell
And if we be more than friends
Every bad man dem
Say I got pass dem
Got pass dem
Me I ball on dem
Say me I ball pass dem
My Ghana jollof girl
Girl you be 10/10
10/10
I can’t believe you’re the one for me
Your melody e Dey sweet body
You give me love wey Dey sweet pass money
You blow my mind when you smile for me
And if I go Dey pop you go pop
Say na my money we go chop
Abena me I give you this kind loving
Wey Dey make me Dey mental burning
And if I go Dey pop you go pop
Say na my money we go chop
Abena me I give you this kind loving
Wey Dey make me Dey mental burning
Ahh baby
Ahh baby (Nwa baby )
Ahh baby
Ahh baby (Nwa baby )
Ahh baby
Ahh baby (Nwa baby )
Ahh baby
Ahh baby (Nwa baby )
And if I go Dey pop you go pop
Say na my money we go chop
Abena me I give you this kind loving
Wey Dey make me Dey mental burning
And if I go Dey pop you go pop
Written by: Joshua Asibere
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...