album cover
La vi Da
10
Afro-Beat
La vi Da was released on January 28, 2023 by Davii Entertainment as a part of the album Daviidaloca - EP
album cover
Release DateJanuary 28, 2023
LabelDavii Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM190

Lyrics

(Come make we lavida) You do me things wey they for my mind
Can't deny odo u be my wife
Come make I show you things wey you go like
And I must make sure say u go be minee
Ahh ahh ahh ahh
I no go ever leave for olosho o oo
E be only u be my Ashawo ooo
E be only you I go follow oo
Ooo
Ooo
Odo my love
You knock for my domot
And I go comot if you want I go nornor
Lavida …
Come make we lavida (loca)
Lavida
Come make we lavida (loca)
Lavida come make we lavida
I sha know say all of us na Ashawo
But I want you to be my only Ashawo ( Ashawo)
Ouoho Ashawo ouoho
Come make we lavida
(Odo my love u knock for my domot
And I go comot if you want I go nornor
Yeah..
Come make we lavida
Me and you go lavida
On a low i no want anybody else
To dey know doing our things
On a low
We go lavida till the sun goes down
Me I no carry, I no carry shoulder
Lavida
Come make we lavida (loca)
Lavida
Come make we lavida (loca)
Lavida come make we lavida
(Loca)
Lavida come make we lavida
Written by Junior Jeremiah ( Davii )
Written by: Davidaloca, Jumbo Jeremiah Junior
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...