Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Young Jonn
Young Jonn
Vocals
Olamide
Olamide
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olamide Adedeji
Olamide Adedeji
Songwriter
Otaniyen-Uwa Daniel
Otaniyen-Uwa Daniel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Killertunes
Killertunes
Producer

Lyrics

Jiggy Shout out to my mummy Adura won l'oun cover me If you get a problem, call God oh (if you get a problem, call God oh) If you get business, holla me (if you get business, holla me) Everybody wanna take but nobody wanna give Omo, we living inna jungle, oh no If you get a problem, call God oh (if you get a problem) If you get business, holla me Normally Awon omoge wa mi normally No even bother me Only thing I want right now is the pounds and dollar (Pounds and Dollar) More money, more money Biggie money, money, currency Make nobody bother me Only thing I want right now is the pounds and dollar Awon press ti ma fun ni gains ni 2023 por, e ti gba update (sheti gbo?) T'oba lo hate, won ma suffocate Ma j'akara won, ma jubilate, ma tun celebrate (ogun yin) Yeah, dem angels in heaven chorusin' it's my time It's one of a kind and I've been through hell in this life (rough) Raised in the jungle (wooh), used to the wildlife (wooh, wooh) Put a thorough project, now, I'm a bad man Sorrow pelu pain (ahn), pain pelu joy (ahn) I just wanted to be heard, sheb'emi na sha len gbo yi La hawla wa la quwwata illa billahil aliyyil azeem Now, they can't stop the boy Gba'wo, gba'wo, gba'wo, gba'wo Pa'wo, pa'wo, pa'wo, pa'wo Fa'wo, fa'wo, fa'wo, fa'wo Ja'wo, ja'wo, ja'wo, ja'wo Holla, holla, holla, holla Wow, wow, wow, wow K'awon enemies mawu mawu Sodi igo bi garu garu Oh na, normally Awon omoge wa mi normally No even bother me Only thing I want right now is the pounds and dollar (pounds and dollar) More money, more money Biggie money, money, currency Make nobody bother me Only thing I want right now is the pounds and dollar Sheb'Oluwa lon sho mi Many things dey happen for my city, oh na Many of my guys don kpeme Opolopo lo shi wa l'ewon, oh na No be today, no be today I wish I know then everything I know now, sh'oye? But, if you know me, you go know say I'm a very bad guy on a low, oh na (oh na, oh na) Normally Awon omoge wa mi normally No even bother me Only thing I want right now is the pounds and dollar More money, more money Biggie money, money, currency Make nobody bother me Only thing I want right now is the pounds and dollar (Sha') (Dozer) (Sha', Sha', Sha') (Biggie money, money, currency) (Shabalistica)
Writer(s): Olamide Adedeji, Daniel Otaniyen Uwa, John Udomboso Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out