album cover
For Real
3
Afro-Pop
For Real was released on February 12, 2023 by SURE GOD SURE MONIE ENTERTAINMENT as a part of the album For Real - Single
album cover
Release DateFebruary 12, 2023
LabelSURE GOD SURE MONIE ENTERTAINMENT
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Glory Efua Obamhen
Glory Efua Obamhen
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Babyomadethis
Babyomadethis
Producer

Lyrics

Yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Oh oh hmmm
Its efua baby yo yo yeah
Oh na na
Me i go dey by your side oh o
Even if e gat take my life yeah
I put other boys dem aside yeah yeah
Only you when get my style oh oh
I go be that person
Wey go love you for real
That person yeah yeah yeah yeah
I go be that person
Wey go love you for real
That person yeah yeah yeah yeah
Ah ah ah hmmm
oh oh oh oh oh oh oh
oh oh oh oh oh oh oh
This our loving no be joke
Them no go understand
Your love dey high me like codeine
I no fit concentrate
Baby boy i come in peace
As you don occupy my space
You be the reason why i smile
I don fall in love again yeah yeah yeah o
God create you for me
I love you for real
God create you for me
Yeah yeah yeah
Oh oh oh oh
I go be that person
Wey go love you for real
That person yeah yeah yeah yeah
I go be that person
Wey go love you for real
That person yeah yeah yeah yeah
Ah ah ah hmmm
oh oh oh oh oh oh oh
oh oh oh oh oh oh oh
I no go leave you baby
I no go leave you baby
I no go leave you baby
I no go leave you baby
I no go leave you baby
I no go leave you baby
I no go leave you baby
I no go leave you baby
Written by: Glory Efua Obamhen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...