album cover
Not Perfect
album cover
Not Perfect was released on January 27, 2023 by TRME/ THE FASHION BLOGGER as a part of the album Revelation - Single
January 27, 2023
LabelTRME/ THE FASHION BLOGGER
LanguageEnglish
BPM106
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Make I pull up in my Bentley
Make I ride out of poverty
Curse hustle me sure for me
Sè me to je pé mo ti ji latí 4:30
Me i no get time to they beef anybody
Padi mi gbèra no they sluggish
You go shine I go shine
Every body go they alright
When I they face my fear
They on God
Run my race coz I see no body
What is the time it my turn
Óró temi óró ómó ogbón
Am not perfect to please anyone
Anything I do I they do on God
I day pray to jah make he show me love
O hun to ju ti ri enu ko lé só (Enu kò lé só ó)
My brother they fit no care who you are
If you no get the raba
If you no get the ginger until the matter cast
My brother
Awón egbè mi fimi pà
Nah why I day pray to my jah
I wanna feel alright (Mofe gapa)
When I day face my fear
No body call on me Abi no man care
Omo mi sé jèjè (Sèjè sèjè)
To get to success is not a day work l
Ko ma ni bajè o
Am not perfect to please anyone
Anything I do I they do on God
I day pray to jah make he show me love
O hun to ju ti ri enu ko lé só (Enu kò lé só ó)
Written by: Basit Agbje
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...