Lyrics

Le le le le Yeh yeh Uhhh Larruso ye, eh You no see the system dry Things nuh right Government dey but it seems dem no mind We still on God yeah Still on grind ay (still on grind) Oya gimme the riddim make ah sing yee Cos e been a long time wey I see grace All ah ma people wey dem dey jail Ego be alright Bebia b3y3yie And we go jubilate oo Make you no frustrate oo Enever be late oo Enever be late oo System bad Everyday we cry ay ay But we still fly ay ay Matter of time Them go see we shine ay ay And dem go shy ay ay Everybody sing yieee yiee, eh Yieeeh Ego be okay One day ego be okay Everybody sing yieee yiee, eh Yieeeh Ego be okay One day ego be okay Ego be okay, okay One day ego be okay Shake ah brother man say okay okay okay B)ya b33 no nio Eledumaremi malo fi won shemi o I just wanna blow Na wetin make ah know Na wetin make ah know One time for my people, one time One time for my people, two time We dun dey hustle dun try big time One time, We go make am due time One time for my people, one time Two time for my people, two time Three time for my people, three time We go make am big time Everybody sing yieee yiee, eh Yieeeh Ego be okay One day ego be okay Ego be okay, okay One day ego be okay Everybody sing yieee yiee, eh Yieeeh Ego be okay One day ego be okay Ego be okay, okay One day ego be okay You no see the system dry Things nuh right Government dey but it seems dem no mind We still on God yeah Still on grind ay (still on grind) Oya gimme the riddim make ah sing yee Cos e been a long time wey I see grace All ah ma people wey dem dey jail Ego be alright Bebia b3y3yie And we go jubilate oo Make you no frustrate oo Enever be late oo Enever be late oo System bad Everyday we cry ay ay But we still fly ay ay Matter of time Them go see we shine ay ay And dem go shy ay ay Everybody sing yieee yiee, eh Yieeeh Ego be okay One day ego be okay Everybody sing yieee yiee, eh Yieeeh Ego be okay One day ego be okay
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out