album cover
Here Before
album cover
Here Before was released on February 17, 2023 by Star Mega Empire as a part of the album Anonymous - EP
February 17, 2023
LabelStar Mega Empire
LanguageEnglish
BPM90
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Yeah
Temper dey for body o
Yeah Yeah
O n shey mi bi pe ara n kan mi o
Kan mi o
Yeah Yeah
I go try cool am for body o
Even if I'm down
I dey try to dey soji o
I dey try to dey soji o
I no let nothing jo mi o
Bro Sooooo
Just smile
Remember we get one life
And na the reason why I free my mind
Eliminate digital mind
Recently I've been waiting long time
The music self ready long time
Sorry for the wait I was taking my time
I was busy rediscovering the greatest of all time
Some say me the don
Me sef I no doubt
Because I've been here before
Mr man what do you mean by you've been here before
No be everything
Them dey use mouth dey talk
See I get sounds
In the vault in bulk
Gbedu wey go pound your head
Like you pound iyan
I know say as e dey drop
You go crave the more
Because every single song you gbadun by default
Eiiiiii
Just smile
Remember we get one life
And na the reason why I free my mind
Eliminate digital mind
Recently I've been waiting long time
The music self ready long time
Sorry for the wait I was taking my time
I was busy rediscovering the greatest of all time
Temper dey for body o
O n shey mi bi pe ara n Kan mi o
Kan mi o
Yeah yeah
I go try cool am for body o
Even if I'm down
I dey try to dey soji o
I dey try to dey soji o
I no let nothing jo mi o
Written by: Fawole Adegboyega Joshua (Willi)
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...