album cover
Rush
110
Afro-Beat
Rush was released on January 30, 2023 by Decibles Entertainment as a part of the album Afrobeat Mashup - EP
album cover
Release DateJanuary 30, 2023
LabelDecibles Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

Oh-oh (Vibez)
Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush, e dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush (mm)
The kind money we touch, yeah
E dey rush, e dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling with us)
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa
Jọ fun mi japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, got me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush, e dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush, e dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling with us)
'Cause e dey rush, e dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch (oh)
E dey rush, e dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush (ooh-ah)
There's no dulling with us (there's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mm, ahh
Written by: Ayra Starr
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...