Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Patrick Nnaemeka Okorie
Patrick Nnaemeka Okorie
Lead Vocals
Emeka John Azali
Emeka John Azali
Background Vocals
Jancy Joy Nwankwo
Jancy Joy Nwankwo
Background Vocals
BRENDA NGOZI ADIGWE
BRENDA NGOZI ADIGWE
Background Vocals
CORNEL'S CHOIR
CORNEL'S CHOIR
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Patrick Nnaemeka Okorie
Patrick Nnaemeka Okorie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kel P
Kel P
Producer
Leandro Hidalgo
Leandro Hidalgo
Mixing Engineer
BENJAMIN MASTER GARZY
BENJAMIN MASTER GARZY
Vocal Recording Engineer
Jonathan Takyi Mensah
Jonathan Takyi Mensah
Vocal Recording Engineer

Lyrics

Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka I dey see one man when be say dem shoot
Wey dey carry kaya
The Baba carry kaya
Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you'll die by a gun
How you go feel at the point of no return
ʼNuff men dead under the sun
Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down
Dem don kill Abobi eh
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh
Dem don kill Abobi
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu Jim Jim
Onyeoma na Jim jim
I carry my thing Jim jim
From Rumola to Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim
Abobi no dey find trouble
E no dey find trouble
He just wan bubble
Family man wey dey struggle
Abobi no dey find trouble
E no dey find trouble
He just wan bubble
Family man wey dey struggle
Oh, oh, oh
Dem don kill Abobi
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh
Dem don kill Abobi eh
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Written by: Kelvin Peters, Patrick Nnaemeka Okorie
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...