Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Juola
Juola
Performer
Patoranking
Patoranking
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Patrick Okorie
Patrick Okorie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tatenda Terence Kamera
Tatenda Terence Kamera
Producer

Lyrics

Shekpe Baddest World best Rade give me this money (this money) 'Cause this people dem dey do wetin funny eh (wetin funny eh) Baba give me this money (this money) 'Cause this people dem dey do wetin funny (wetin funny eh) As I wake this morning The first thing wey come my mind Na how to make this money As I wake this morning I tell myself say omo na to make this money Confirmation season, confirm Oil and gas we confirm Plenty money, confirm Higher, higher, confirm, eeh Confirm Market woman, confirm Danfo driver, confirm Everybody, confirm o L-O-V-E, I love this (I love this life) L-O-V-E, I love this L-O-V-E, I love this (I love this life) L-O-V-E, I love this Rade give me this money (this money) 'Cause this people dem dey do wetin funny eh (wetin funny eh) Baba give me this money (give me this money) 'Cause this people dem dey do wetin funny eh (wetin funny eh) Aye, aye, ah-eh, ah-eh (make this money) Baba God answer my prayer eeh Aye, aye, ah-eh, ah-eh (make this money) Oluwa come answer my prayer eeh Shekpe My wire no dey ever get dull season My accountant, client calling me But my eye e dey your body, yea Oh, eh Omalicha give me something As Jamaica no gree for me But Anita don plan konji for me But no, no, oh Shey you no dey look the man, look the man The designer fit the man, look the brand No be China, 150 grand, on my hand This is shower, I said Don Perion Me, I no dey ever dey worry Na my God dey provide this money Omo na why I dey dash this money Honey, no, no, oh Ganish master confirm Freeway self dey confirm Adeleke money confirm, confirm, ehh Naija people confirm Ghana cedis confirm Osun money confirm, confirm L-O-V-E, I love this (I love this life) L-O-V-E, I love this L-O-V-E, I love this (I love this life) L-O-V-E, I love this Shekpe Rade give me this money (this money) 'Cause this people dem dey do wetin funny eh (wetin funny eh) Baba give me this money (give me this money) 'Cause this people dem dey do wetin funny eh (wetin funny eh) Aye, aye, ah-eh, ah-eh (make this money) Baba God answer my prayer eeh Aye, aye, ah-eh, ah-eh (make this money) Oluwa come answer my prayer eeh Confirmation season, confirm Oil and gas we confirm Shizzi money confirm o
Writer(s): David Adedeji Adeleke, Patrick Nnaemeka Okorie, Tatenda Terence Kamera Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out