album cover
Be With Me
6
Afro-Beat
Be With Me was released on February 23, 2023 by SoundKing Entertainment as a part of the album Be With Me - Single
album cover
Release DateFebruary 23, 2023
LabelSoundKing Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
Beatz by Eman
Beatz by Eman
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Aigbukor
Emmanuel Aigbukor
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ Tee
DJ Tee
Producer

Lyrics

Kele wants to dance
Dance to my groove and bounce
Bounce to the groove and shake (shake shake shake)
Shake that booty for da
Kele wants to dance
Dance to my groove and bounce
Bounce to the groove and shake (shake shake shake)
Shake that booty for da da
Daddy mummy
Under the duvet we horny
She wan Dey call me dundi
She wan Dey flaunt all my money
Say mummy daddy
Under the duvet we horny
She wan Dey call me dondi
She wan finesse me for my money
T!!! (T T T T)
Baby T!!! (T T T T)
Do you wanna be with me (Me Me Me)
Baby T!!! (T T T T)
T!!! (T T T T)
Baby T!!! (T T T T)
Do you wanna be with me (Me Me Me)
Baby T!!! (T T T T)
The way you sweet like bounvita
Wey dem mix with small sugar
No be today I Dey sight you
Girl you be my heart rubber
Even if thunder strike baby
This our love e no go die
I go fight for you oo
Awon eyan May weather
Commando
Baby you be commando
I Dey try keep us on the low
Yes baby girl me n you
That's for sure
Lo bilo
Kokoko ko ko bi lo
The way you move I kolo oo
Tayo come check my steelo
E Dey below oo
T!!! (T T T T)
Baby T!!! (T T T T)
Do you wanna be with me (Me Me Me)
Baby T!!! (T T T T)
T!!! (T T T T)
Baby T!!! (T T T T)
Do you wanna be with me (Me Me Me)
Baby T!!! (T T T T)
T!!! (T T T T)
Baby T!!! (T T T T)
Do you wanna be with me (Me Me Me)
Baby T!!! (T T T T)
T!!! (T T T T)
Baby T!!! (T T T T)
Do you wanna be with me (Me Me Me)
Baby T!!! (T T T T)
Written by: Emmanuel Aigbukor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...