album cover
Lonely
19
Worldwide
Lonely was released on February 10, 2023 by MUFFIUS MUSIC as a part of the album Lonely - Single
album cover
Release DateFebruary 10, 2023
LabelMUFFIUS MUSIC
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM192

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Ikpe
Emmanuel Ikpe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kayomusiq
Kayomusiq
Producer

Lyrics

Ouuuu
I say make i yarn you
Wetin the doctor say
Wetin the doctor say?
Ouuf ouu
Mr man you're not the same
My real **** don dey tell me say
Got nothing to loose
Got many to choose
You better move on
Girl you butter my life
If I tell you lie make i no go see light
Na the same thing wey dey stress up me mind
And if you leave me girl i go paralyze
E kon be like say i need you everyday
You be my inhaler pacifier, baby no go funny
I'm so lonely
I need you right here
No go dey do like say you no know this
Yaay ehhh
I'm so lonely
I'm so lonely right now
No kon dey act like say you be novice
Wetin the doctor say?
Ouuf ouu
Mr man you're not the same
My real **** don dey tell me say
Say!
Got nothing to loose
Got many to choose
You better move on
Last meat
Me i go cut am in two
Ge geh
Toothbrush me ah fi share am with you
Cos there is nothing that i won't do
To show i no dey lie my love is so serious
You know i try ah ah
Can't say the same about other guys
I'm not shy to get dirty for your love
Baby see me
Oh baby
You say?
Tell me wetin i do
I changed my ways for you
Ain't that enough for you
Oh baby
You say?
I say make i learn kung fu
I say make i learn kung fu
So i can fight for you
Ou oo ouoouuoo
I'm so lonely
I'm so lonely
I need you right here
No go dey do like say
You no know this
No dey move like that
Ah ehh
I'm so lonely
I'm so lonely right now
No kon dey act like say
You be novice
Its Muffius
Wetin the doctor say?
Sayeee eh
Whoosh
Ouf ouu
Mr man you're not the same
You're not the same no more
My real **** don dey tell me say
Say say
Got nothing to loose
Got many to choose
You better move on
Written by: Emmanuel Ikpe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...