album cover
Wayo
1,720
Afro-Beat
Wayo was released on February 7, 2023 by 3861955 Records DK as a part of the album Wayo - Single
album cover
Release DateFebruary 7, 2023
Label3861955 Records DK
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Favour Chukwudi Nnamani
Favour Chukwudi Nnamani
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jaye Joor
Jaye Joor
Producer
Qheli
Qheli
Mixing Engineer

Lyrics

Wayo Wayo
No do me wayo
Wayo Wayo
No do me wayo
Just like the moonlight (Uhh)
With a glamorous beauty (Uh)
Girl your body so enticing
Gat me tripping (Tripping)
You know say me no like temptation
That smoothie groovy girl sensation
Your body gat me intoxicated
Driving me crazy
Give me insomnia (Ahhh)
My baby no do me corny (Corny)
No lemme go wa lange dike di (Mmm ahhh)
The thing wey you do wan dey confuse me
No lemme go follow oga alhaji go (Ahhh)
Baby no do me corny (No do corny)
No lemme go wa lange dike di (Keh dike eh)
The thing wey you do wan dey confuse me
No lemme go follow oga alhaji go
Wayo ehh no do me wayo ehh
No follow oga alhaji go
Wayo ehh no do me wayo eh (Wayo wayo)
Wayo ehh no do me wayo ehh
Follow oga alhaji go
Wayo ehh no do me wayo ehh
Tryna want to know you
Can't you see I'm feeling you (Feeling you)
But you look me mmmh
Say girl you do me (Uhh uhh)
You do me shabba shabba
You play me wayo like I no be your lover
Turn me into mumu oh baby kill a ****
Girl you dey see me now
Ogbeni me nah baller ahh ahh
Now you wan near me corner
No do me corny (Corny)
No lemme go wa lange dike di (Mmm ahhh)
The thing wey you do wan dey confuse me
No lemme go follow oga alhaji go (Ahhh)
Baby no do me corny (No do corny)
No lemme go wa lange dike di (Keh dike eh)
The thing wey you do wan dey confuse me
No lemme go follow oga alhaji go
Ahhh
Wayo ehh no do me wayo ehh
No follow oga alhaji go
Wayo ehh no do me wayo eh (Wayo wayo)
Wayo ehh no do me wayo ehh
Follow oga alhaji go
Wayo ehh no do me wayo ehh
Written by: Favour Chukwudi Nnamani
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...