album cover
No Limit
4
Afro-Beat
No Limit was released on February 8, 2023 by 3892723 Records DK as a part of the album No Limit - Single
album cover
Release DateFebruary 8, 2023
Label3892723 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Oladimeji Jonathan
Oladimeji Jonathan
Songwriter

Lyrics

Is Dtwo again
Tell me what you saying
Me I no dey hear you
Me I no get bros way they send me bar(money)
I no get boss wey Dey sponsor me
But I get God oh
Me I no get girl wey Dey horny me
But I get faith wey Dey ginger me
Say me I no go fall oh
Them no fit bring me down
(No oh)
Them no fit off the light
(Light)
Them no fit stop the shine
(No oh)
Steady we goin rise
Them no fit bring me down
(No oh)
Them no fit stop the work
When you fall you go rise
Make you no dey for
Saye
Pay day is what I'm waiting for
Pains days will surely go away
All the bad energy make them go away
They can't kill the vibe
I'm just a rising star
They say life go far
I Dey run too fast
Things to buy for now i take screenshot
Pour me Hennessy
Pour me double shots
Money na the gain
Money Na the win
Wetin me i go gain
If I come and I snooze?
Wetin me I go gain
If I go home say I lose?
Wetin me I go gain
If I come and I sleep
Me I no get bros way they send me bar(money)
I no get boss wey dey sponsor me
But I get God oh
Me I no get girl wey Dey horny me
But I get faith wey Dey ginger me
Say me I no go fall oh
Them no fit bring me down
(No oh)
Them no fit off the light
(Light)
Them no fit stop the shine
(No oh)
Steady we going rise
Them no fit bring me down
(No oh)
Them no fit stop the work
Wetin me i go gain
IF I come and I snooze?
Wetin me I go gain
If I go home say I lose?
Wetin me I go gain
If I come and I sleep
Written by: Oladimeji Jonathan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...