Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
TMP Offisial
TMP Offisial
Performer
Aura Music
Aura Music
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ogunbanwo Olayemi
Ogunbanwo Olayemi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Linx
Linx
Producer
BYLINX
BYLINX
Producer

Lyrics

If i give you 10 thousand naira now Wetin you go use am do I go use am buy better palm Ehen Better shirt You say I go use am buy better palm, Better shirt Ehen 10 thousand naira You no use am buy biscuit Offisial It's aura music baby My brother, try remember After January go come December To be a man you have to roju Mori gbogbo shenkin yín but mo gboju Sere o, sere ayo Omode meta n sere ayo Jubadi o, forget sorrow Remember nobody know tomorrow Love your neighbor as yourself Live your life no regrets Make you jolly eh eh Make you jolly well well Food wey sweet na maggi Take am easy my Padi Life go sweet you go jolly Because as you wake up today Omo na blessing And For jungle no padi Your time go come cos you sabi So serve me booz and pami If I jolly today I go jolly tomorrow If I jolly today I go jolly tomorrow ah Jolly tomorrow Overthinking no dey solve problem Pass me the shayo make I ease my stress Iya salewa give me goat meat head Make I digest some cold beer And I get God Always gidi gidi gidi by my side Omo to ba hustle owun lo ma chop Always gidi gidi gidi by my side Oma to ba sise o, o ma Gbadun Now I realize Very very nice As I dey play around o in my Paradise Food wey sweet na maggi Take am easy my Padi Life go sweet you go jolly Because as you wake up today Omo na blessing And For jungle no padi Your time go come cos you sabi So serve me booz and pami If I jolly today I go jolly tomorrow If I jolly today I go jolly tomorrow ah Jolly tomorrow
Writer(s): Ogunbanwo Olayemi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out