album cover
One Way
album cover
One Way was released on February 24, 2023 by Ziiki Media as a part of the album Pressure - EP
February 24, 2023
LabelZiiki Media
LanguageEnglish
BPM95
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Say me i wonder
when we go live the life
me i wonder
when everthing go nice
me i wonder
me self i wonder
nuff boy dem going under
snatching phones in the street
cause of hunger
what i see with my eyes
make me wonder
uhh ooh nuh uh nuh
Naso i pray one day day day
make the money come one day
day day
jah bless everyone around me
around me
uhh oh
and i pray eh eh
oluwa no go leave me
no way eh eh
say the life we dey life na one way
one way ohh uhh ohh
ohhh jah never leave me alone
jah never leave me alone
jah never leave me alone
jah never leave me alone
too many things wey done sup
for my time
if i start to talk
you go say i dey lie
the matter come dey make me
dey ask God why
like why father die
i gotta blow shabi
i no dey try
take a look inna the life
one jeans one shoe no be lie
but in everything
manna still give thanks
manna still lift hands to the ceiling fans
and i\'m being frank
lord of my life
you can switch it up
in the blink of an eye
make you shower pon me
all blessings for life and so
me family can live a better life
wanna live in paradise
one day day day
make the money come one day
day day
jah bless everyone around me
around me
uhh oh
and i pray eh eh
oluwa no go leave me
no way eh eh
say the life we dey life na one way
one way ohh uhh ohh
ohhh jah never leave me alone
jah never leave me alone
jah never leave me alone
jah never leave me alone
alone alone alone
Written by: Desmond Momoh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...