album cover
Koko
2
Pop
Koko was released on February 7, 2023 by Self Boss Gang (SBG) as a part of the album Doubted Son - EP
album cover
Release DateFebruary 7, 2023
LabelSelf Boss Gang (SBG)
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Clex
Clex
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jamiu Olayinka Abdulkadir
Jamiu Olayinka Abdulkadir
Songwriter

Lyrics

Call me call me clex
Ahan han han han
She too dey do me bad
No no I’m not coming back
She too do me bad ahhh
E get many things wey you do me odo
Wey make me fall in love
And is the same reason why that falling for you, now it’s not enough
I no fit tell many times that i said I’m sorry, we be say you wrong
But the koko be say nah me and you dey, wetin kon dey sup ohh
Eh pan
If I’m not your type, (olohun) and I’m not your choice
Baby tell me, why you kon dey waste my time (waste my time)
Wetin kon be the koko,(koko) make i no call the popo (come to my rescue cus I’m loosing my mind)
Ahan han han han (she too dey do me bad
Ahan han han han
No no I’m not going Bach
Ahan han han han
She too Dey do me bad nowwww
Ahan han han han
Komi sita, olemi sita
Mamacita, akotile ta
Ah no fit lie your body bad, and you do me bad (yeh yeh yeh)
Ah know say you be soji (soji)
Me self ah wise ah be sodiq (sodiq)
Komo yen malo pami (pami)
Ah blame it on konji (konji) ohh no no ohh
If I’m not your type (olohun) and I’m not your choice
Baby tell me, why you kon dey waste my time (waste my time)
Wetin kon be the koko, make i no call the popo (come to my rescue cus I’m loosing my mind)
 
Oh wa fe dami loro
Emi gan omo igboro (gboro)
Tell me why you think am coming back
Ahan han han han
Ahan han han han
Ahan han han han
Ahan han han han
Written by: Jamiu Olayinka Abdulkadir
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...