album cover
100Percent
4,726
Christian & Gospel
100Percent was released on March 10, 2023 by ZONE OUT ENTOURAGE as a part of the album 100Percent - Single
album cover
Release DateMarch 10, 2023
LabelZONE OUT ENTOURAGE
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Scott Evans
Scott Evans
Songwriter

Lyrics

Blessings
Ahh aah ahh ahh
Ohh yeah
Blessings make e plenty ee
Oluwa
This kind Love you give to me
This love e over me
This kinda love e sure for me
Till eternity
Hold me down,be my sanity
Only you be necessity for me somo
Baba sa lo se fun mi uh uhn
Halle Halle Halle
Halle Halle Halle
Halle Halle Halle
Halle Halle Halle
You give me love Wey you show me mercy
I just dey count my blessings
Oluwa shower me plenty
Abeg jors make e plenty
You give me love Wey you show me mercy
I just dey count my blessings
Oluwa shower me plenty
Abeg jors make e plenty
100percent 100percent 100percent
Uh uh uh uhhhh
100percent 100percent 100percent
Uh uhh hun uhhhh
100percent 100percent 100percent
Uh uh uh uhhhh
100percent 100percent 100percent
Uh uhh hun uhhhh
Jegbe fee ojegbe fee
Uh huh huh
Ene mm mmmm
Jegbe fee ojegbe fee
Uh huh huh
Ene mm mmmm
Blessings falling on my lap
247 no dey lack
Show me loving ever lasting
Make I no go carry last…
Iro ni won pa mo mi she'bolorun sha ni mo sin
Fa de mi..de mi jowo o jowo oo baba
You give me love Wey you show me mercy
I just dey count my blessings
Oluwa shower me plenty
Abeg jors make e plenty
You give me love Wey you show me mercy
I just dey count my blessings
Oluwa shower me plenty
Abeg jors make e plenty
100percent 100percent 100percent
Uh uh uh uhhhh
100percent 100percent 100percent
Uh uhh hun uhhhh
100percent 100percent 100percent
Uh uh uh uhhhh
100percent 100percent 100percent
Uh uhh hun uhhhh
Jegbe fee ojegbe fee
Ene mm mmm
Jegbe fee ojegbe fee
Ene mm mmmm
Written by: Evans Scott Obu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...