Lyrics

Everytime she run in for me I need her she come in for me My mumsy nah prayer warrior pray every night and morning for me No nanny fit be like your mama Sweeter than the honey for me And no try ever compare no one abeg its my mummy for me Mama Mama Eh Mama Mama Mama Mama Mama Mama Mama Eh Mama Mama Mama Mama Mama Mama Mama Eh Mama Mama Mama Mama Mama She Carry me for nine months no be say she no fit abort No meal is sweeter than the one wey dey comot for her pot Mumsy no be soldier but always dey protect me She made me feel strong even if some people reject me She's the only woman wey no go fit loose guard me Boy believe in your dreams then this life no go hard me She's the realest in the game her love is very vital She say make i no give up my future gon be brighter She's the best in the world Dj Khaled no reach her She dey give me the gospel even tho she no be preacher In times when i fail na she dey cheer me up Sometimes he dey rough problems dey tear me up Mom's love is the best no one too compare Connected for life he no fit unpair I thank God for life her effort no waste Lord bless me i wan put a smile on her face Lord abeg suprise me i want too suprise her She be one in a million my special adviser She's always gat my back even though i dey fuck up Oh mama thank you for a legend that you brought up Mama Mama Eh Mama Mama Mama Mama Mama Mama Mama Eh Mama Mama Mama Mama Mama Mama Mama Eh Mama Mama Mama Mama Mama I dont know about yours but my mama is the best If I wan rate beautiful women my mama is the first She don take so many risk for me ah swear I no fit count am A million words no fit explain if I wan talk about am She is my everything my mumsy Dey gimme joy She no Dey carry me play she too love her baby boy Goosebumps all over my body whenever she dey smile If no be tears of joy then my mama no go cry Too see her smile is all that matters money cant buy the feeling She's my biggest fan I no dey talk about the ceiling Mummy you are the best my love for you the highest Top notch her second name my mummy is the finest She Dey light up my soul whenever I Dey moody A gift too my life forget about dem goodies Nah she dey make me hustle I gat so many plans Spray her dollars decorate her with the pounds Who sat and watched my infant head When sleeping on my cradle bed Say Mama Mama Eh Mama Mama Mama Mama Mama Mama Mama Eh Mama Mama Mama Mama Mama Mama Mama Eh Mama Mama Mama Mama Mama Mama Mama Eh Mama Mama Mama Mama Mama Mama Mama Eh Mama Mama Mama Mama Mama Mama Mama Eh Mama Mama Mama Mama Mama
Writer(s): Kida Wonder Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out