Listen to How I Wish by EBlack

How I Wish

EBlack

Afro-Pop

Music Video

Featured In

Listen to How I Wish - Single by EBlack
ALBUMHow I Wish - SingleEBlack

Credits

PERFORMING ARTISTS
EBlack
EBlack
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Eunan Emenogu
Eunan Emenogu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Idee Strings
Idee Strings
Producer
Malega
Malega
Producer
Lord Gabrielz
Lord Gabrielz
Mastering Engineer

Lyrics

Wo Yeh Yeh Yeh Wouwo Yeh Yeh Yeh (A.O.P) EBaba Dey Here So Eye An An I Will Live A Good Life I Want To Live A Good Life I Don't Wanna Suffer I Don't Wanna Feel No Hunger I Just Wanna Live A Better Life I Wanna Be Free Yeh Yeh Yeh Yeh An We Get Government With A Good Plans How I Wish Wey Ready For Repentance How I Wish Government Money Reach The Low Class How I Wish I Say We Living In Abundance How I Wish Africa Go Better For Instance How I Wish And Naija Go Become France How I Wish Poverty Go Enter One Chance How I Wish E Go Better For We Last Last How I Wish Oh Yeh How I Wish Oh Yeh Yeh How I Wish How I Wish How I Wish Ohuhu How I Wish Oh Yeh How I Wish Oh Yeh Yeh How I Wish How I Wish How I Wish Ohuhu So Many Things Me I Dey See Inna Me Eyes Got Me Thinking Asking Lot Of Questions Why Done Everything Am Out Of Options Now The Fight Is Not For The Swift Nor The Battle Is For The Mighty What Is Gonna Be Now What Is Gonna Be When The People Are Deceived And The Truth Is Not Working What Is Gonna Be Now What Is Gonna Be When The Cure For The Pain Is The Same Thing That Smites Us This One No Be Small Small Matter But Any How E Be Steady We Dey Gather Yeh Eh This One No Be Small Small Matter But Any How E Be One Day E Go Better Yeh We Get Government With A Good Plans How I Wish Wey Ready For Repentance How I Wish Government Money Reach The Low Class How I Wish I Say We Living In Abundance How I Wish Africa Go Better For Instance How I Wish And Naija Go Become France How I Wish Poverty Go Enter One Chance How I Wish E Go Better For We Last Last How I Wish Oh Yeh How I Wish Oh Yeh Yeh How I Wish How I Wish How I Wish Ohuhu How I Wish Oh Yeh How I Wish Oh Yeh Yeh How I Wish How I Wish How I Wish Ohuhu How I Wish Say Naija Go Better Yeh An How I Wish Say Africa Go Unite Eh How I Wish How I Wish How I Wish How I Wish How I Wish Let's Make Africa A Better Place For Us All United We Stand Divided We Fall
Writer(s): Eunan Emenogu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out