album cover
Pressure
6
Pop
Pressure was released on February 24, 2023 by Only1femily as a part of the album Pressure - Single
album cover
Release DateFebruary 24, 2023
LabelOnly1femily
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM150

Credits

PERFORMING ARTISTS
Femily
Femily
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Femily
Femily
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
GHSbeatz
GHSbeatz
Producer

Lyrics

Make I just dey thank God
Cus every trouble be like bus stop
For this jungle wey we dey e be long run
Nobody know Wetin go End us
Or Help us
Nobody nobody holy
Somebody, somebody pass me my poli
For the ghetto everybody get a story na
No gut no glory naaah
Buh now my body weak sotey I no get strength again
Everyday I'm smoking weed and I'm going insane
Every night I'm hustling
Buh my day no dey pay na now
(Ouh oo)
I Dan smoke I Dan high again
Wetin go be go be
I dan stop to dey force am
(I no like to dey Para)
If i broke I am lazy
F who dey cap that
(Ko kan aye)
Nobody be ur brother
No dey foh na me talk am
(No dey Foh No dey stress am)
I no like to dey bother
If no be money matter
Oh no no no
This sh*t got me screaming
Only God
Only God fito save me
Save me
Save me
Save me before it's too late
Yeeeh yeeh
Make I stop dey worry
Me I no fit shout no Loud am
Nigaz check me Jah balance
Steady grind with zero balance
Kip my head up take my chance
My picture I'm painting
My pencil keep fading
I keep contemplating
They keep underrating
Future frustrating
Then I stop the complaining
Me I look up for mercy
And I pray for the blessings
Wetin go be go be
I dan stop to dey force am
(I no like to dey Para)
If i broke I am lazy
F who dey cap that
(Ko kan aye)
Nobody be ur brother
No dey foh na me talk am
(No dey Foh, No dey stress am)
I no like to dey bother
If no be money matter
Oh no no no
This sh*t got me screaming
Only God
Only God fito save me
Save me
Save me
Save me before it's too late
Yeeeh yeeh
Make I stop dey worry
(Outro)
Yarham Allah (God have mercy)
Allah Niemat Ealaa Alniema (God Have Grace Upon Grace)
OT Ye eh
Femily
(Written by Akomolafe Oluwanifemi)
Written by: Femily
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...