album cover
Belle
61,036
Worldwide
Belle was released on September 26, 2015 by Oma Records as a part of the album Lasso of Truth
album cover
Release DateSeptember 26, 2015
LabelOma Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Omawumi
Omawumi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Omawumi Megbele
Omawumi Megbele
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Soso Soberekon
Soso Soberekon
Producer

Lyrics

[Intro]
Kokoma, I stand by
Adebisi Konga
Omawumi's baby
Ehn ehn, wonder
Kokoma, I stand by
Adebisi Konga
Omawumi's baby
Ehn ehn, wonder
Ehn ehn, wonder, ehh
[Chorus]
Oga buy me bottom belle, coolu my heart ye
Oga buy me bottom belle, coolu my heart ye
Bonswe, Azikiwe, bonswe, ayoh ayoh
Bonswe, Azikiwe, bonswe, ayoh ayoh oh
Eh eh ayoh ayoh oh
Eh eh ayoh ayoh oh
[Verse 1]
Tell me say you like me, me sef tell you my own eh
When e reach to buy me fine things, ị wụrụ aradite ye
If I tell you say make you do me better, try understand
As a woman wey like plenty money
Oya show me you fit shake your body
You be chairman no be for mouth eh-ehh-ehh
Chairman do something, pamurege
[Chorus]
Oga buy me bottom belle, coolu my heart ye
Oga buy me bottom belle, coolu my heart ye
Bonswe, Azikiwe, bonswe, ayoh ayoh
Bonswe, Azikiwe, bonswe, ayoh ayoh oh
Ohh uh oh, ayoh ayoh oh
Ayoh ayoh oh
[Verse 2]
Flavour, Omawumi, baby, bottom belle
Abobo, abobo, abobo, abo, abonsuwe, oya naha
Flavour, Omawumi, baby, bottom belle
Abobo, abobo, abobo, abo, abonsuwe
The way you dey whine am go down, down low
E dey coolu my heart
The way you dey shake your bum, bum, bum
E dey coolu my heart oh oh-oh
You want am for Nairas or Dollars?
You want am for Pounds or Euros?
Anything for you, baby, coolu my heart oh
Oya dancia, dancia, baby mi
Kporokoto, kporokoto, ọọ gịnị dị?
Yeah, you dey coolu my heart ohh
[Chorus]
Oga buy me bottom belle, coolu my heart ye
Oga buy me bottom belle, coolu my heart ye
Bonswe, Azikiwe, bonswe, ayoh ayoh
Bonswe, Azikiwe, bonswe, ayoh ayoh oh
Ohh uh oh, ayoh ayoh oh
Ayoh ayoh oh
[Outro]
Kokoma, I stand by
Adebisi Konga
Omawumi's baby
Ehn ehn, wonder
Kokoma, I stand by
Adebisi Konga
Omawumi's baby
Ehn ehn, wonder
Flavour, Omawumi, baby, bottom belle
Abobo, abobo, abobo, abo, abonsuwe, oya nah
Flavour, Omawumi, baby, bottom belle
Abobo, abobo, abobo, abo, abonsuwe
Eh tinye, tinye, chai!
Ewoo, mama bonsuwe, mama Azikiwe eh
Written by: Omawumi Megbele
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...