Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
George Achonye
George Achonye
Performer
COMPOSITION & LYRICS
George Achonye
George Achonye
Songwriter
Victor Harvey Briggs
Victor Harvey Briggs
Songwriter

Lyrics

So many girls me I don’t know
Feeling high me I don go
Bring all of them to the front oh
We go drink till the sun go
Looking like a foreigner
Many currency emi olowo
Give me water 4 liter
(pepper joor)
Na ya pool me I wan flow
I get girl wey to sabi
Erimma wey Dey whine dirty
Mmmhmm do me detty
Bring body make we kolobi oh eh
I get girl wey to sabi
Erimma wey Dey whine dirty
Mmmhmm do me detty
Bring body make we kolobi oh eh
Omo Me I no be JJC
I ball pass Lionel Messi
Make no man contest me
I go show my tendency
Ah me I don know
This thing me I don’t know
How I sabi I don’t know
E Dey make me Dey kolo
Kolo oooo
Your body fit Killy person
Fine like Yvonne Nelson
Girl your body banging
You Dey burst my senses
Your body fit Killy person
Fine like Yvonne Nelson
Girl your body banging
You Dey burst my senses
I get girl wey to sabi
Erimma wey Dey whine dirty
Mmmhmm do me detty
Bring body make we kolobi oh eh
I get girl wey to sabi
Erimma wey Dey whine dirty
Mmmhmm do me detty
Bring body make we kolobi oh eh
Ooh ahhh(x6)
Body fit Killy person
Fine like Yvonne Nelson
Girl your body tempting
You Dey burst my sense
Omo Me I no be JJC
I ball pass Lionel Messi
Make no man contest me
I go show my tendency
Ah me I don know
This thing me I don’t know
How I sabi I don’t know
E Dey make me Dey kolo
Kolo oooo
Written by: George Achonye, Victor Harvey Briggs
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...