album cover
Alone
77
Pop
Alone was released on March 10, 2023 by Streams Magics as a part of the album Alone - Single
album cover
Release DateMarch 10, 2023
LabelStreams Magics
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bhay Rapper
Bhay Rapper
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Akanmu Samad O
Akanmu Samad O
Songwriter
Mide Grasp A
Mide Grasp A
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Penny G
Penny G
Producer

Lyrics

Hmm Hmmmm
Ọmọ Para Pass Para
Hmmmmmmmm
Los Angeles to Dallas
Dem Call me Don Dada
Omoh Bhay Rapper
Hmmmm Hmmmmm
Watin Dem know
Out of the things,wey sup for road
And it's so cold
Outside you go follow me go
Sometimes i dey my zone
Sometime just me and my phone
And I dey on my own
I dey gbanan, smoke alone
Omo para pass para
Make I show my para
Steady balling like shalla
Los Angeles to Dallas
Everything Dey balance
Omo I Dey Para
Omo para pass para
Make I show my para
Steady balling like shalla
Los Angeles to Dallas
Everything Dey balance
Omo I Dey spray fire
Nah me be don dada
(Hook)
Don da da
Don da da
Make I tell you my brother
All the snitch and foes they are not your brother
Make you no Dey bother
Only jah Dey cover me
Steady balling, till the night over
Them wan make I Sober
Them Dey act like judas
Watin Dey sup, my jigger
Anytime I broke
I see nobody on my own
Thanks God, dem show their face
Carry my matter for their brain
Inno Dey for any race
Watin you get wey I go chase
I thanks God for where I Dey
Motigbe won trabaye
Omo para pass para
Make I show my para
Steady balling like shalla
Los Angeles to Dallas
Everything Dey balance
Omo I dey spray fire
Omo para pass para
Make I show my para
Steady balling like shalla
Los Angeles to Dallas
Everything Dey balance
Omo I Dey spray fire
Emigan nhi don dada
Written by: Akanmu Samad O, Mide Grasp A
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...