Credits

PERFORMING ARTISTS
Davido
Davido
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Davido
Davido
Songwriter
Yung Willis
Yung Willis
Songwriter
Elhi
Elhi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Yung Willis
Yung Willis
Producer
Abia-Bassey
Abia-Bassey
Engineer
Synnx
Synnx
Mixing Engineer

Lyrics

(Wi'-Wi'-Wi'-Willis, Giddem) Make I tell you something, life is not fair Lost many of my guys But, I thank God I still dey here, oh yeah And, I know say you dey watch me from up there I no go lie say e weak me But, I stay strong and I stay fit (Stro'-o'-ng) I just wan flex this life oh Before I leave this life oh-ayy Kos'omo na, mo ma j'aye (j'aye lo, mo ma j'aye mi) I go double the bag oh, if I hear say I slack oh-ayy Kos'omo na, t'emi ye mi, t'emi ye mi Legends can never die (oh weh, oh weh) Shooting up for the stars (oh weh, oh weh) I told you from the start Them no fit play my part Legends can never die (oh weh, oh weh) Legends can never die Shooting up for the stars I told you from the start Them no fit play my part Legends can never die (oh weh, oh weh) I get many things wey I want to talk about oh (want to talk about) Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk (mouth no fit talk) I dey do my way but some people overkaku But, I go still dey ball, make dem call me Lukaku I just wan flex this life oh Before I leave this life oh-ayy Kos'omo na, mo ma j'aye (j'aye lo, mo ma j'aye mi) I go double the bag oh, if I hear say I slack oh-ayy Kos'omo na, t'emi ye mi, t'emi ye mi Legends can never die (oh weh, oh weh) Shooting up for the stars (oh weh, oh weh) I told you from the start Them no fit play my part Legends can never die (oh weh, oh weh) Legends can never die Shooting up for the stars I told you from the start Them no fit play my part Legends can never die (oh weh, oh weh) (Wi'-Wi'-Wi'-Willis, Giddem)
Writer(s): David Adeleke, Daniel Shekwoyemi, Olawale Adio Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out