album cover
Save Me
232
Alternative
Save Me was released on March 10, 2023 by Teeben as a part of the album Save Me - Single
album cover
Release DateMarch 10, 2023
LabelTeeben
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Teeben
Teeben
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tony odiefe
Tony odiefe
Songwriter
Daniel Oluwagbemiro Owolabi
Daniel Oluwagbemiro Owolabi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BeatPriest
BeatPriest
Producer

Lyrics

Aboy!
 
Heyo
 
Give me peace like a river
Make I Cool my mind
Everything that I’ve seen
Don Dey mess with my mind
I fit to drown for sea
If you no hold my hand
Everything that I loved
Don Dey mess with my mind
Jah jehovah
Na your hand I Dey
Holy father
Your boy no Dey feel irie
Jah jehovah
Na your hand I Dey
Holy father
Your boy no Dey feel irie
 
Please save me oh lord please save me
Please save me please oh lord please save me
Please save me oh lord please save me
Please save me please oh lord please save me
 
I know i don loose guard and I ask for mercy
All my kurukere waka I no Dey fancy lai lai
Ebelebe sindaraboshi Dey wan tear my jersey
Pls come and quench my thirst I have learnt my lesson
Jah jehovah
Na your hand I Dey
Holy father
Your boy no Dey feel irie
Jah jehovah
Na your hand I Dey
Holy father
Your boy no Dey feel irie
 
Please save me oh lord please save me
Please save me please oh lord please save me
Please save me oh lord please save me
Please save me please oh lord please save me
Please save me oh lord please save me
Please save me please oh lord please save me
Please save me oh lord please save me
Please save me please oh lord please save me
Please save me oh lord please save me
Please save me please oh lord please save me
Please save me oh lord please save me
Please save me please oh lord please save me
 
Kultcha on the mix
Written by: Daniel Oluwagbemiro Owolabi, Tony odiefe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...