album cover
Ayra Starr
210
Afro-Beat
Ayra Starr was released on March 10, 2023 by Gee Rockkie as a part of the album Ayra Starr - Single
album cover
Release DateMarch 10, 2023
LabelGee Rockkie
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gee Rockkie
Gee Rockkie
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Osayi Iyamu
Osayi Iyamu
Arranger, Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Gee Rockkie
Gee Rockkie
Editing Engineer, Producer
OdBeatMadagascar
OdBeatMadagascar
Producer
Eseosa (Sonic) Guitarist
Eseosa (Sonic) Guitarist
Producer
Lyquidmix
Lyquidmix
Producer

Lyrics

Gee Rockkie
I respect me gwan reality
Super Natural Gee Pon Da Hit Yah Know
She dey quick dey put me in the mood
Like Ayra Starr she dey do
She roll like roller coaster
Swing me like jangolova
Call me Mr. Cassanova
Aah aah aah aah
She said she's gooder than good
But she's badder than bad
She roll like roller coaster
Swing me like jangolova
Call me Mr. Cassanova
Aah aah aah aah
Ayra Starr
Mio amore
Mi amor
Mio amore
Mi amor
Hey
One darling na
Omakanmwen na
Only you wey dey give me stamina
It's alright right right
Told my ex bye bye bye bye
Make una come see my wife wife wife
I don find my wife wife wife
Ye ight
Mama back it up back it up
back it up back it up
I love the way you wiggle that booty
She dey quick dey put me in the mood
Like Ayra Starr she dey do
She roll like roller coaster
Swing me like jangolova
Call me Mr. Cassanova
Aah aah aah aah
She said she's gooder than good
But she's badder than bad
She roll like roller coaster
Swing me like jangolova
Call me Mr. Cassanova
Aah aah aah aah
Ayra Starr
Come make I tell you something
My baby nor fit hungry
My baby nor dey hesitate ooh
My baby natural
Shawty you bad
We gonna party after party during weekend
You glow like a star
Shine bright in the dark
Sparkling during daytime
It's alright right right
Told my ex bye bye bye bye
Make una come see my wife wife wife
I don find my wife wife wife
Ye ight
It's alright right right
Told my ex bye bye bye bye
na na na na
Make una come see my wife wife wife
na na na na
I don find my wife wife wife
Ye ight
Mama back it up back it up
back it up back it up
I love the way you wiggle that booty
Mama back it up back it up
back it up back it up
I love the way you wiggle that booty
The way you whine it
You put me in the mood oh darling
You dey put me for long thing
You dey do me strong thing
Osherey
She dey quick dey put me in the mood
Like Ayra Starr she dey do
She roll like roller coaster
Swing me like jangolova
Call me Mr. Cassanova
Aah aah aah aah
She said she's gooder than good
But she's badder than bad
She roll like roller coaster
Swing me like jangolova
Call me Mr. Cassanova
Aah aah aah aah
Ayra Starr
Written by: Osayi Iyamu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...