Music Video

Upcoming Concerts for Nonso Amadi

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Nonso Amadi
Nonso Amadi
Vocals
Donisha Prendergast
Donisha Prendergast
Spoken Word
TSB
TSB
Programming
COMPOSITION & LYRICS
Ikeoluwa Oluwatobi Oladigbolu
Ikeoluwa Oluwatobi Oladigbolu
Songwriter
Chinonso Amadi
Chinonso Amadi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Nonso Amadi
Nonso Amadi
Producer
TSB
TSB
Producer
Eestbound
Eestbound
Mixing Engineer
João Carvalho
João Carvalho
Mastering Engineer

Lyrics

See as the people don confuse na riot See as the girlie just dey whine fire I quiet I mean realize the lies I mean really realize See her body don dey cos riot cos riot (TSB) I Pray for peace but I'm ready for war Mistake my kindness for bolo Someone I called my OG for life I no go loose last last draw Blues & rhythm New school rhythm Sweet like cinnamon sting like venom Daily Paper drip I match with denim Guys from woji dey house we chilling Blues & rhythm New school rhythm Sweet like cinnamon sting like venom Daily Paper drip I match with denim Guys from woji dey house we chilling Girl I dey for Maryland And the traffic dey for the junction o When I dey for Maryland And studio sef wey I trek from o E no far from Maryland Shey you go let me know Where you come from o When I day for Maryland When I day for maryland See as the people don confuse na riot See as the girlie just dey whine fire I quiet I mean realize the lies I mean really realize See her body don dey cos riot cos riot Imagine all the time dey shun me Imagine all the kele wey no look my way Imagine all the pa come miss Imagine all the friends wey be enemies Knife for my back no dey conceal Same knife take use unveil I no be mate no dey compete My pocket dey swell no be konji Blues & rhythm New school villain Sweet like cinnamon sting like venom Daily Paper drip I match with denim Guys from woji dey house we chilling Blues & rhythm New school rhythm Sweet like cinnamon sting like venom Daily Paper drip I match with denim Guys from woji dey house we chilling Girl I dey for Maryland And the traffic dey for the junction o When I dey for Maryland And studio sef wey I trek from o E no far from Maryland Shey you go let me know Where you come from o When I dey for Maryland When I dey for Maryland Girl I dey for Maryland And the traffic dey for the junction o When I dey for Maryland And studio sef wey I trek from o E no far from Maryland Shey you go let me know Where you come from o When I dey for Maryland When I dey for Maryland Yes Jah! We give thanks for love, you know For life, For energy, Strength, Perseverance, Motivation, Inspiration There is magic in kindness And integrity builds courage Nonso, your very existence is a rebellion my brother Discover the earth beneath the concrete Plant the seed, Then watch it Then watch it Then watch it bloom
Writer(s): Ikeoluwa Oluwatobi Oluwajare Oladigbolu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out