Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ajebo Hustlers
Ajebo Hustlers
Performer
COMPOSITION & LYRICS
George Dandeson
George Dandeson
Songwriter
Precious Isaiah
Precious Isaiah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Marlie Chunes
Marlie Chunes
Producer

Lyrics

Avantë If you no use your head Them go use am drink garri, drink garri o You no hustle for the bread For this life you go drink garri, drink garri o I no need your help Make you no use my name gist where them dey drink palmy o I believe in myself All your doubt e don okpari okpari o Oh you no know? Now you go know Sheybi you never know? Na today you go know Oh you no know? Now you go know Incase you never know Na today you go know Kpos! Abeggi leave me sef (Abeg) See I dey find money omo i mean business (omo) I no dey like something wey go dey give me stress (at all) Or dey around people wey go dey see me less or like an infidel Ogini si eba puo (ogini) Ajebo Hustlers untill the day I fall As I dey grind everyday me I still dey praise my God I dey win so dey no fit delay to pick my calls Abobbi if at all If you no use your head Them go use am drink garri, drink garri o You no hustle for the bread For this life you go drink garri, drink garri o I no need your help (I no need am) Make you no use my name gist where them dey drink palmy o I believe in myself All your doubt e don okpari okpari oo Oh you no know? Now you go know Sheybi you never know? Na today you go know Oh you no know? Now you go know Incase you never know Na today you go know I no go fit let you to chop my eye Abegi make you leave that one you talk na lie The person wey you fit to dey call your guy Fit be the reason water comot your eye I no go fit let you to chop my eye Abeggi make you leave that one you talk na lie The person wey you fit to dey call your guy Fit be the reason water comot your eye Oh you no know? Now you go know Sheybi you never know? Na today you go know Oh you no know? Now you go know Incase you never know Na today you go know
Writer(s): George Dandeson, Precious Isaiah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out