Lyrics

Owu no go blow us o (get out here) Poverty no go wound us oh (get out here) Person no go loot us o (get out here) Big men go announce us o (get out here) Owu no go blow us o (get out here) Poverty no go wound us oh (get out here) Person no go loot us o (get out here) Big men go announce us o (get out here) Olowun waje kori mi wu Olowun maje ki know mi ku Me sef I wan shine my 32 eh I won show them say God is Good oo Olowun waje kori mi wu Olowun maje ki know mi ku Me sef I wan shine my 32 eh I won show them say God is Good oo Ring ring for my celli All my bills up And I swear I never read it This one no be double wahala Like my name Oritse femi Rain wey dey fall my side e too heavy I say man never chop finish drop plate o When my pregnant girl bring her mandate o Plenty kasala for ground make e suffocate o All the people I dey owe want an update o Olodumare bless me o So I can flex on them So I can ball on them Increase me o So I can do without friends Who did nothing when I called on them Olowun waje kori mi wu Olowun maje ki know mi ku Me sef I wan shine my 32 eh I won show them say God is Good oo Olowun waje kori mi wu Olowun maje ki know mi ku Me sef I wan shine my 32 eh I won show them say God is Good oo No let them use me as failure example May them dey look me from a different angle You wanna give me something difficult to handle Give me the courage to carry it Olodumare bless me o So I can flex on them So I can ball on them Increase me o So I can do without friends Who did nothing when I called on them Owu no go blow us o (get out here) Poverty no go wound us oh (get out here) Person no go loot us o (get out here) Big men go announce us o (get out here) Owu no go blow us o (get out here) Poverty no go wound us oh (get out here) Person no go loot us o (get out here) Big men go announce us o (get out here) Olowun waje kori mi wu Olowun maje ki know mi ku Me sef I wan shine my 32 eh I won show them say God is Good oo Olowun waje kori mi wu Olowun maje ki know mi ku Me sef I wan shine my 32 eh I won show them say God is Good oo
Writer(s): Raoul Njeng Njeng, Samuel Adetiloye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out