album cover
Dodge Coin
World
Dodge Coin was released on March 19, 2023 by Natty Sounds as a part of the album New Ages - EP
album cover
Release DateMarch 19, 2023
LabelNatty Sounds
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Adegoke fred oluwatobi
Adegoke fred oluwatobi
Songwriter

Lyrics

Ode tan manage, o wa fe ma package
(Ode tan manage, o wa fe ma package)
(I'm singing just like wande, I'm singing just like wande)
(Wetin go mumi wole, wetin go mumi wole)
Just like wande, singing just like wande
This girl weh I manage, she wan con dey package
This girl weh I manage, she wan con dey package
I'm singing just like Wande, singing just like wande
This girl weh I manage, she wan con dey package
Intellectual badman, stepping on the place I must spend some raba
Balling everyday, the thing no dey finish
Wetin con happen very lately, won sope o wo won leti
Won fe gba mi leti, mo dodge
Shey o ma doge coin me, doge coin me, doge coin like Elon Musk
Making money is a must, is a must like Mark Zuckerberg (oh no no, abegii)
Dem dey think say I dey dull am, when I pray steady for my alter
Dem dey pray make I fall for gutter, I dey steady running like president's lad (mo tena, mo tena USSD)
I'm getting money everyday, dem say I go learn lesson
Dem no know say I don learn lesson
When i step in the place I dey see blessing every day
I see blessing with my gee
I hope you understand
Dem dey pray make I fall down, I dey stand
Got the racks on my arms like superman
Won fe gbami leti, mo dodge, I need some coin
I need some doge, like Zuckerberg, I want to load Wells Fargo like bullion van
Written by: Adegoke fred oluwatobi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...