album cover
Odd
2
Hip-Hop/Rap
Odd was released on March 30, 2023 by Independent as a part of the album Odd - Single
album cover
Release DateMarch 30, 2023
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM84

Credits

Lyrics

First before I go down to the main reason why am here
I just want you to have this in the back of your head
Nobody cares until you get it done
That's why ion fvck with evrybody Gon
Ramsy young
       
Everything you said I dey see them as lies
I wish your talk fit kill me now shey i for don die
So many times you've messed up but I put that aside
many pages full of your errors I just wanna slide
Don't bite the fingers that feed you that's the word of the wise
Your forgiveness is over dew and you don't wanro be wise
Open eye they turn thief put your legs on your shoe sizes
Man wey nor pay okpo dey lay curse await his next life
Empty threat from the rat i dey see you as mice
Brainless head you suppose know say me self not too nice
If only you knew my story you won't be judging my glory
Them be don corner me but Oluwa con change the story
Make i put that aside make i face the other side
Hailings to the world hear wetin happen for our side
For EU nah artists dey call label we dey ask why?
Many even they sign themselves but i still dey ask why?
While many they pay others to buy social blue tick
Like toothpick
Facebook
blue tick IG
Them be dey call me I nor pick
Some said I've been in this game for long why dem nor green sign me?
Some said my stubbornness nor go even let dem con sign me
Let me ask who do you think that befeath my signing
BRE with the wackiest artists nah she wan sign me
Claiming to have management with the wackiest signee
Okpo wey don retire for this industry
She lost my respect the moment she took side
I thought she was wise as a mother never wise
Abadabidi boys wanna mess with my pride
2 wackiest artists in Europe dey claim right
Listen ma **** ama boss
3 years I've been away I never divorce
The game I've been dining with the Devil
Preparing for the fame
My coming back will be like you've never knew my name
Retire okpo wanna mess up with me
Is really funny how most of you felt you know me
I swearo God ama god even Devil fear me
Fvck you and your crew and the EU industry
Retire okpo wanna mess up with me
Is really funny enough how most of you felt you know me
I swearo God ama god even Devil fear me
Fvck you and your crew and the EU industry
But Imagine me in your team nah me go bring you rice
Take u high give you the best views in their eyes
CCG president I love my family dye
The truth gat to be told They can't Comprehend my flow
Cos he dey freeze dem like ice
Ama legend in the making I dey deliver dye
Doubting my flow? bring your best man make I kill am dye
Ama goat 🐐 fvck your flow e dey hinct my ear dye
From Blind to blind that combination nah dye
Who wan show you way dey find way Omo dat matter nah hmmm
Adjs our EU 9ja politicians their matter nah hmmm
Am killing all these barrier carrier like a pest
Ion see any other rappers am the best
Ama big tools not one of those fools u can fool
I've been in the game for long, started from the school
Only fools doubt proof when dey see me on the move
Still dey buzz even when dey see me on the roof
My flow tight anyhow pass your girlfriend pussy
And I dey spread her legs when drinking her juicy
Roll her big ass press her down fvck her pussy
Am the man she can die for my guy can't you see
You wanna shock me you 4get I be transformer
My voltage high anyhow I swear e nor get manners
I go shock your shock even your own shock self go shock
Drain your bones until the birds find nothing to chop
Retire okpo wanna mess up with me
Is really funny enough how most of you felt you know me
I swearo God ama god even Devil fear me
Fvck you and your crew and the EU industry
Retire okpo wanna mess up with me
Is really funny enough how most of you felt you know me
I swearo God ama god even Devil fear me
Fvck you and your crew and the EU industry
Nobody cares until you get it done
That's why ion fvck with evrybody Gon
I dey on my lane nor mean say I be omah lay
Too many stories mennnn for this life wey man dey
Retire okpo wanna mess up with me
Is really funny enough how most of you felt you know me
I swearo God ama god even Devil fear me
Fvck you and your crew and the EU industry
MMV
CCG
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...