album cover
Vanilla
1,110
Afro-Pop
Vanilla was released on April 14, 2023 by SmartMind Entertainment as a part of the album Vanilla - Single
album cover
Release DateApril 14, 2023
LabelSmartMind Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM108

Credits

PERFORMING ARTISTS
Xlim Jay
Xlim Jay
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oifoh John Slim
Oifoh John Slim
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Egar_Boi
Egar_Boi
Producer

Lyrics

Oh na na na
Na na na na na na
Vanilla
Baby vanilla
Pretty anita
Girl you sweeter than pizza
You sabi sha
And e show say you mean am
No go run down my meter
Omo jo jo shakira
No go killy man
Rora mase
Rora mase
Baby rora mase
Person wey dey fixy bone e nor dey
Rora jobolo
Para nawe
Gold or silver
Girl i go pay
Roll like ceiling fan
Remember say
You go follow me story nor dey
You must burn me your fire
You be destroyer you be baddie
Body like rubber e dey mad me so
You be destroyer with your body walahi
Alvaro recoba e no do reach so
Kele shey you go fall in my side
Make we catch some movie and vibe
I be for champion for nintendo
Make we play am for my bed o
No reason me
Giving you money willingly
Anything for your fire waist
Gat me longing to have a taste
Vanilla
Baby vanilla
Pretty anita
Girl you sweeter than pizza
You sabi sha
And e show say you mean am
No go run down my meter
Omo jo jo shakira
No go killy man
Rora mase
Rora mase
Baby rora mase
Person wey dey fixy bone e nor dey
Rora jobolo para nawe
Gold or silver
Girl i go pay
Roll like ceiling fan
Remember say
You go follow me story nor dey
You must burn me your fire
You be destroyer
You be baddie
Body like rubber e dey mad me so
You be destroyer
With your body walahi
Alvaro recoba e no do reach so
Written by: Oifoh John Slim
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...