Music Video

My Way
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Listen to My Way - Single by Ibile Icon
ALBUMMy Way - SingleIbile Icon

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ibile Icon
Ibile Icon
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ibile Icon
Ibile Icon
Composer

Lyrics

See I am perfectly okay and lucky Brand new year with something Manymany merriment my talent no deny me U fit to sabi wa kilo kan mi U Dey on konji I dey on lappy Me I want to La bi alabi the man wey sabi Yeh the money is coming and we make it profit U fit to sabi wa kilo kan mi U Dey on konji I dey on lappy Me I want to La bi alabi the man wey sabi Yeh the money is coming and we make it profit Make u no dey try to come my way (So many things wey I try oo) Make u no dey try to come my way (Dem say na lie oo) Money we've been stacking everyday (I no fit fight oooo) Opor gan (Base on hustle be my pride oo) Make u no dey try to come my way (So many things wey I try oo) Make u no dey try to come my way (Dem say na lie oo) Money we've been stacking everyday (I no fit fight oooo) Opor gan (Base on hustle be my pride oo) Say na time but time no still dey Me I go try my time no snitching So many promise dem don promise me If to say na sin make god forgive me Emi Omo komo Omo ti o nise Always grind for my money mo man fi oru sashe I gat flow like machine gun Wa shomo mi gan Emi Ibile icon Was kalo ri nkan U fit to sabi wa kilo kan mi U Dey on konji I dey on lappy Me I want to La bi alabi the man wey sabi Yeh the money is coming and we make it profit Make u no dey try to come my way (So many things wey I try oo) Make u no dey try to come my way (Dem say na lie oo) Money we've been stacking everyday (I no fit fight oooo) Opor gan (Base on hustle be my pride oo) Make u no dey try to come my way (So many things wey I try oo) Make u no dey try to come my way (Dem say na lie oo) Money we've been stacking everyday (I no fit fight oooo) Opor gan (Base on hustle be my pride oo) So many things wey I try Dem say na lie I no fit fight
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out