album cover
Sophy
14
Afro-Beat
Sophy was released on April 7, 2023 by 2411826 Records DK2 as a part of the album Sophy / NFZ (No Friend Zone) - Single
album cover
Release DateApril 7, 2023
Label2411826 Records DK2
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Culdan
Culdan
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Okereke Chukwuemeka Franklin
Okereke Chukwuemeka Franklin
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Lomofy
Lomofy
Producer

Lyrics

Sophy
Why u no tell me say u get another man
Wey dey stay for lekki
I remember when we dey together we dey Shayo and party
Now you don leave
You don turn me bad boy
Loving so many girls now
Omo but you still dey mind
From sokoto we dey go canada
Na wetin me i don plan make we do
Now u don scatter wetin man been dey plan
You don make me traumatized oh ehh
From sokoto we dey go canada
Na wetin me i don plan make we do
Now u don scatter wetin man been dey plan
You don make me traumatized oh ehh
Woh woh woh woh woh
Ohh oh oh yeah ah
Yeh yeh yeh yeh yeh
Ahh ah
Sophy
Shey you go stay when I never getti paid
Shey you go calm down for me
Make you no go follow omo alhaji go
Ahhh
Me I want to know
Make I no go feel this pain again
Na love me I love
No be love pass
Na money u want
No be you want pass
From sokoto we dey go canada
Na wetin me i don plan make we do
Now u don scatter wetin man been dey plan
You don make me traumatized yeah
From sokoto we dey go canada
Na wetin me i don plan make we do
Now u don scatter wetin man been dey plan
You don make me traumatized oh ehh
Woh woh woh woh woh
Ohh oh oh yeah ah
Yeh yeh yeh yeh yeh
Ahh ah
Written by: Okereke Chukwuemeka Franklin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...