album cover
Patience
16
Afro-Beat
Patience was released on April 28, 2023 by NOGXNRE as a part of the album Patience - Single
album cover
Release DateApril 28, 2023
LabelNOGXNRE
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Larzzy
Larzzy
Performer
BilDine
BilDine
Performer
Rocco808
Rocco808
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chris Brown
Chris Brown
Songwriter

Lyrics

(You are now listening to The Embassy)
Eti mope Larzzy lonkorin o
Yeah
Say the boy name na Kola
E no like to dey find wahala
He dey try buy Toyota
For him people for house wey dey suffer
O ti fe jade sola
Oti wo fila Si ori agbada
Say na God be the timer
Just dey live your life my brother (Eh)
Mo ni pe
Ahh ahh ahh ahh ahh
Make you getti patience o
No go rush go there
No go rush go there o
Ahh ahh ahh ahh ahh
Make you getti patience o
Yeah
Ye
For my body eh (O ye)
Feel the music for my body eh (O ye)
Galala dey oze for my body eh (O ye ye)
Maybe make I tell dem again swo
For my body eh (O ye ye)
Feel the music for my body eh (O ye)
Galala dey oze for my body eh
Maybe make I tell dem again
Are we callin this quits or can we make the fix
Fix it in a minute if we both get undressed
Lemme take the time to come and apologize to you
Are you calling bs or you causing me stress
Or are you feeling pressure got a weight up on ya chest
Or are we gonna make the time to undo the things we do
Now can I rely rely rely rely on you (On you on you)
Now can I rely rely rely rely on you
(Ye nah nah nah nah nah)
Ye
For my body eh (O ye)
Feel the music for my body eh
Galala dey oze for my body eh (O ye ye)
Maybe make I tell dem again swo
For my body eh (For my body)
Feel the music for my body eh (For my body)
Galala dey oze for my body eh (For my body)
Maybe make I tell dem again
Call me Bildine
I be the giga (Giga)
Straight up from Africa (Ah)
Living that life vida loca (Loca)
Cruising sunset California (Ah)
You be the boze I be the actor (Oh)
Omoge why you dey act up (Act up)
Me I like you be my back up (Back up)
Be my sunshine when I wake up
Ye
For my body eh (O ye)
Feel the music for my body eh (O ye)
Galala dey oze for my body eh (O ye ye)
Maybe make I tell dem again swo (Ye)
For my body eh (For my body)
Feel the music for my body eh (For my body)
Galala dey oze for my body eh (For my body)
Maybe make I tell dem again
Ye
Maybe make I tell dem again o
Yeah
Maybe make I tell dem again swo
No way
Maybe make I tell dem again anh
Yeah yeah
Larzzy lonkorin o
Written by: Chris Brown
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...