album cover
Tonight
42
World
Tonight was released on April 28, 2023 by The Music Supervisors as a part of the album High on Crazy Love - EP
album cover
Release DateApril 28, 2023
LabelThe Music Supervisors
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM123

Credits

PERFORMING ARTISTS
TMS Songs
TMS Songs
Performer
Braynezee
Braynezee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Braynezee
Braynezee
Composer
Brian Okwesilieze Okorie
Brian Okwesilieze Okorie
Lyrics

Lyrics

My Baby come make we vibe
Make we groove
Make we bond oo
Like superglue
No dey mind Wetin dem talk
Girl na you I want
Make we dance o
All night long
It's our wedding day
It's our wedding day
Make we dey ji soro
Make the DJ just dey fire dey go
Girl forget say time e don dey go
It's our party o
Baby tonight
Is a night to remember
Baby tonight
We make memories together
Baby tonight
We've been waiting forever
Baby tonight
Nobody put asunder
Ahn ahn ahn ahn
Bebe
You too fine I swear
And like 50 people tell you
But na only me you hear
Darling
I just dey feel your style
And you dance pass all these people
Only you dey my eye
Na you dey make me dey sing (Ohhhh ohhhh)
You don't Know (Ohhhh ohhhh)
You make me complete (Ohhhh ohhhh)
You don't Know (Ohhhh ohhhh)
You're my energy drink
You're the one that I need
Better pikin
You don't Know ohhh ohhh
It's our wedding day
It's our wedding day
Make we dey ji soro
Make the DJ just dey fire dey go
Girl forget say time e don dey go
It's our party o
Baby tonight
Is a night to remember
Baby tonight
We make memories together
Baby tonight
We've been waiting forever
Baby tonight
Nobody put asunder
Ahn ahn ahn ahn
Written by: Braynezee, Brian Okwesilieze Okorie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...