album cover
Enough
99
Alternative
Enough was released on April 13, 2023 by Tyson Perfect as a part of the album Emotions
album cover
Release DateApril 13, 2023
LabelTyson Perfect
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tyson perfect
Tyson perfect
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tyson perfect
Tyson perfect
Songwriter

Lyrics

I no go love again
If I loose this one
Na only me go Dey
I no go near woman
I no go date abena
Love diana
Dem fitu cheat and I go Dey para
Girls wahala
Plenty yakpa
Na you go work
And na dem go manya
Oh oh oh..
The food wey you give me
Chop oh
You know I can’t get enough oh
The food wey you give me
Chop oh
You know I can’t get enough oh
Only u one nai fit cure my craze
Baddie booty make me trabaye
Swr I can’t lie
U Dey make my day
Follow u go anywhere you dey dey dey
Loving you tay tay tay
And u know say me dey like ur way way way
The food wey you give me
Chop oh
You know I can’t get enough oh
The food wey you give me
Chop oh
You know I can’t get enough oh
The food wey you give me
Chop oh
You know I can’t get enough oh
The food wey you give me
Chop oh
You know I can’t get enough oh
Written by: Tyson perfect
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...