album cover
Bless Me
11
Pop
Bless Me was released on April 22, 2023 by Baby Shine as a part of the album Bless Me - Single
album cover
Release DateApril 22, 2023
LabelBaby Shine
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
Baby Shine
Baby Shine
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Baby Shine
Baby Shine
Songwriter

Lyrics

Kô nbê!
Baby Shine to na lo o
Karspal on the beats
Tell me where the money dey
I Dey grind there’s no holiday
Bless Me make e no delay
Ahhh ah
Make e no dey tey
Where the money dey
I Dey grind there’s no holiday
Bless Me make e no delay
Ahhhh ah
Kowoye le pe
Eleda mi ma sun je kin ja benzo ati muscle
Mommy ni kinlo buckle mo buckle tan ya
Motin hustle
Ko ko ko moti de e
Baba jo bamishe e
If I don’t get paid tell me what’s my gain
If I don’t get paid tell me what’s my gain
Tell me where the money dey
I Dey grind there’s no holiday
Bless Me make e no delay
Ahhh ah
Make e no dey tey
Where the money dey
I Dey grind there’s no holiday
Bless Me make e no delay
Ahhhh ah
Kowoye le pe
And if I dey sleep I dey do myself
People wey dey make am dem be my set
I don waka lere down to mile 12
Dada wa lorimi be ti Y KLEF
Emi Omo lere in anything I Dey do je kin re re e
(Jekin re re)
Waiting for my pay day am standing ten toes I no fit Seke ( I no fit seke)
Won ni hustle ye
Sho le she mo ja wi pe mo ma Korede
You know laziness e no Dey pay (e no Dey pay)
Emi Omo celestial dem throw arrow na back to sender make dem clear if I won enter on my light like up nepa
Tell me where the money dey
I Dey grind there’s no holiday
Bless Me make e no delay
Ahhh ah
Make e no dey tey
Where the money dey
I Dey grind there’s no holiday
Bless Me make e no delay
Ahhhh ah
Kowoye le pe
Eleda mi ma sun je kin ja benzo ati muscle
Mommy ni kinlo buckle mo buckle tan ya
Motin hustle
Ko ko ko moti de e
Baba jo bamishe e
If I don’t get paid tell me what’s my gain
If I don’t get paid tell me what’s my gain
Tell me where the money dey
I Dey grind there’s no holiday
Bless Me make e no delay
Ahhh ah
Make e no dey tey
(Kô nbê!)
Where the money dey
I Dey grind there’s no holiday
Bless Me make e no delay
Ahhhh
Karspal on the beats
Written by: Baby Shine
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...