Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kayode
Kayode
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ishola Owolabi Michael
Ishola Owolabi Michael
Songwriter
Oyetoro Oluwakayode
Oyetoro Oluwakayode
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Miickhel
Miickhel
Producer

Lyrics

[PreChorus]
My girl, she take my soul
She dey do me things wey I no know
Every day I want you in my zone
Father, come and take control
Ye ye, come take control
She dey do me things wey I no know
Every day I want you in my zone
Father, come and take control
[PreChorus]
My love, tell me wetin I no fit do for your love
I've been waiting for so long
Now I'm right where I belong, woo
Oh my love, tell me wetin I no fit do for your love
I've been waiting for so long
Now I'm right where I belong
[Chorus]
So when the money don come and the money don large
Ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
Ye, she gon' smile so bright
when the money don come and the money don large
Ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
Ye, she gon' smile so bright
[Verse 1]
She wanna gimme that hmm on a late night
She wanna roll that thing, see that waistline
She wan do that thing, she make me confuse
Every night I'm all on you
Hide my pain 'cos I no dey like bother man
Things you do don burst all my caravan
And you know I came from the gutter, man
Yo yo yo, ya ya ya
[PreChorus]
My girl, she take my soul
She dey do me things wey I no know
Every day I want you in my zone
Father, come and take control
Ye ye, come take control
She dey do me things wey I no know
Everyday I want you in my zone
Father, come and take control
[PreChorus]
My love, tell me wetin I no fit do for your love
I've been waiting for so long
Now I'm right where I belong, woo
Oh my love, tell me wetin I no fit do for your love
I've been waiting for so long
Now I'm right where I belong
[Chorus]
So when the money don come and the money don large
Ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
Ye, she gon' smile so bright
when the money don come and the money don large
Ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
Ye, she gon' smile so bright
[Outro]
When the money don come and the money don large
Ye, I tell my baby relax, woo yee
Ye, she gon' smile so bright
Written by: Ishola Owolabi Michael, Oyetoro Oluwakayode
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...