Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ogbonna Victor Chukwuebuka
Ogbonna Victor Chukwuebuka
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Chris Stringz
Chris Stringz
Producer

Lyrics

Assorted dey here so Oh baby miss you know Labuka Yo no no oh yeah Girl you too fine Your body na billion dollar oh (Chewing gum) You sweet pass Coca-Cola and gala oh (Omalicha) Girl you too fine Waka na billion dollar oh You sweet pass Coca-Cola and gala oh (Chocolate) I love the way you dey denge with your Kampala oh Anybody wey go wan trespass I swear i go para oh Because the love you give to na agape (Eh eh agape) Baby too good no be say dem say (Eh eh agape) No need for vigilante (Eh eh agape) With me your security kampe (Eh eh agape) Baby yolo baby yolo Today na your day oh Not tomorrow not tomorrow I say na today oh Goodbye to mummy and daddy You go follow me lole joor Till eternity you go follow me gbele Because the love you give to na agape (Eh eh agape) Baby too good no be say dem say (Eh eh agape) No need for vigilante (Eh eh agape) With me your security kampe (Eh eh agape) See girl you too fine Your body na billion dollar oh (Yo yo yo) You sweet pass Coca-Cola and gala oh Girl you too fine You be million dollar oh (Yo yo yo) You sweet pass Coca-Cola and gala oh I love the way you dey denge with your Kampala oh Anybody wey go wan trespass i swear i go para oh Because the love you give to na agape (Eh eh agape) Baby too good no be say dem say (Eh eh agape) No need for vigilante (Eh eh agape) With me your security kampe (Eh eh agape)
Writer(s): Chukwuebuka Ogbonna Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out