album cover
Amina
7,459
World
Amina was released on April 21, 2023 by Riverland Records as a part of the album Amina & the One - Single
album cover
Release DateApril 21, 2023
LabelRiverland Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

Tell me now Amina, Amina
Amina, Amina
I wan just know your mind, mind, mind
Yesso
No dey lie for me Umaima
You dey trigger me
Every day you get company, Umaima
You know I no be small pikin
Dem no born me yesterday
You no dey love for free, I know you know
So wetin come carry you come near my zone
All the I love you, I know say na scope
Na money be the koko so
Tell me now Amina, Amina
Amina, Amina
I wan just know your mind mind so
Tell me now Amina, Amina
Amina, Amina
Na money dey your mind, mind, mind
You no dey love for free, I know you know
So wetin come carry you come near my zone
All the I love you, I know say na scope
Na money be the koko so
How many lamba you wan give
How many lies you wan lie
How many people you wan deceive
Omo ema kilode
Shey na because say you too fine
And say you sabi whyne
This your blue eyes
Omo you don carry me go away, uuuh
You no dey love for free, I know you know
So wetin come carry you come near my zone
All the I love you, I know say na choke
Na money be the koko so
So tell me now Amina, Amina
Amina, Amina
I wan just know your mind, mind, girl
Tell me now Amina, Amina
Amina, Amina
Na money dey your mind, mind, oh
Tell me now Amina, Amina
Amina, Amina
I wan just know your mind ,mind, girl
Tell me now Amina, Amina
Amina, Amina
Na money dey your mind, mind, oh
Written by: EKEH CHIAKA JOSEPH PFA MAJEEED
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...