Credits
COMPOSITION & LYRICS
Irole Kennedy Chukwuebuka
Songwriter
Lyrics
I don't want bad energy,
Tell the bad man stay far away
I don't want bad energy
Tell the bad man stay far away
Ya ya ya say I go dey pose
I go denge denge
Man no die no rotten
Anything wey dem talk
Shea dem dey senge menge if
I no talk E no bother
Don't bother me with your
Stressing
Lyrically doing the best
Thing that
I can
So me want to you to know
That me cool and nice bad
Boy every day hustling and
Grind so me want
You to know say
Money on my mind
Man I tell no lie
Me and my guys we go ball for life
Steady grinding oh I can't deny
I'm on a low but I'm just in time
If your not feeling the vibe
Step outside when we come
Through say nah boss jams call me champagne papi get the
Hennessy my homie homie
Homie oh
I don't want bad energy tell the bad man stay far away
I don't want bad energy
Tell the bad man stay far away
Yo! I'd be trapping inna trap house
Rumble and tussle with the
Yard men
Internet sensation
You know I've been on the road
Like tripz Columbus
Run up the stacks
I mean racks on racks
Hits on hits steady grind turn my scars to stars
Money on my mind
I can't tell no lie.tell no lie
Me and brothers
We go ball for life
Chop life crew we got sauce
And ice
Call me the champagne
Papa straight elevation talks
With my brothers
Big time flexing counting my blessings
Still investing so me want
You to know that me cool
And nice bad boy every day hustle
And grind so me want you to know say
Money on my mind
Man I tell no lie
Me and my guys
We go ball for life
Steady grinding oh
I can't deny I'm on a
Low but I'm just in time
If your not feeling the vibe
Step outside when we
Come through say nah boss
Jams
Call me champagne papi get the Hennessy my homie
Homie homie oh
Charlie nothing deyy
For this life wey we dey
Cause is that you win or you
Loose or you let a brother win
Oya no dey put eye
For wetin no fit be cause chuku chuku plenty
Men way no wan see you
To dey succeed cause is
That you
Try and you try and you
Let a brother try
So no dey carry mind
Like say you want to
Fight wahali say
Awon binu binu eh
Dem go dey talk dem
Dey yimu yimu
Plenty gist for behind
Say na Gbomo gbomo
Say let me tell you what
I feel again whoa whoa
Say money on mind man
I tell no lie
Me and guys we go ball for
Life many things don
Sub make my eye don
Shine that's why
I sing it everyday
Blacktripz tell them say...
Money on my mind
Man I tell no lie
Me and my guys
We go ball for life
Steady grinding oh
I can't deny I'm on a low
But I'm just in time
If your not feeling the
Vibe step outside when we come
Through say nah boss jams call me
Champagne papi get the
Hennessy my homie homie homie oh
Written by: Irole Kennedy Chukwuebuka

