Lyrics

Yoyoyoyo (ahh) Pana, pana (Classic) Onye obula bia kwalum egwu Pana, pana apatago Ka anyi tawanu isi ewu Chukwu bú ikem o, I no fit fall Maka onye obula wéré oge ya, na turn by turn (turn by turn, o wee) I'm on fire, make nobody carry water come (I'm on fire) I no go retire (ah) I still go bubble 'til thy kingdom come (ah, ah) They say, "No time oo" Okwa Chi o If you check your time o Na pana time o Elele lelelele (eh-ohh) Fresh boy to the sauce Nwa na-amuke ka sun nó na Jos (ah) Shining star, nwa galala ónù The boy di cost (ah) Odogwu atugodi down in a Benz Ó búlóm ka ifuu last night in a bus Í na-agbakasi ónú Mana imaa mu aka, na loss bú loss Ó my perf dey scent You say I no hot? You dey ment M tukata pon n'elu, iche na ó jackpot kam winiri na bet Juo Oba, Temi móó Gift M dropula beat, ó naa six feet Anam achikwanu? Ifugodi eze Ó búló my teeth Ayobum make e support me o I nódu just dey bo-bo me Now, all the babes just dey follow me o M na-agafe, customer gather me Nwanne tura down, umunwa eko If I say, "M wú onye Panana," I'm home alone I'm on fire, make nobody carry water come (I'm on fire) Pana na, na, na I no go retire (ah) I still go bubble 'til thy kingdom come (ah, ah) Pana na, na, na They say, "No time oo" Okwa Chi o If you check your time o Na pana time Elele lelelele (oh-ohh)
Writer(s): Hope Yasso Dennis, Osebuka Chike-ezekpeazu, Byno Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out