album cover
The Glory
12
Afro-Pop
The Glory was released on April 12, 2023 by 1710 Media as a part of the album The Glory - Single
album cover
Release DateApril 12, 2023
Label1710 Media
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bardon D
Bardon D
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bardon D
Bardon D
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Major Bangz
Major Bangz
Producer

Lyrics

Intro!!
Se! Ish your boy Bardon D ee!!
Zaba zaba zaba zaba daba dei daba.
(Beats signature) it’s Major Bangz.
Chorus:: I just want to give GOD the glory eh
I just want to give GOD the glory eee
I just want to give GOD the glory eh
Eaee I just want to give GOD the glory eh
When you look to my left ( na blessings)
When you look to my right (na blessings)
When you look from my head down to my feet( his blessings abide in me) x2.
Verse 1. The lord is my helper and my providerrr,
He said he will never let me walk alone at night,
All the bad bad things wey dem plan e no see day light,
Na you wey dey help me dey fight my fights ooo,
Now my life don turn around,
Everything wey I touch dey multiply ooo,
Everybody want come around,
Cause the blessings of Jah in my life no go end oo,
Now my life don turn around oo
Everything Dey multiply oo
Everybody want come around,
I say the blessings of Jah in my life no go end oo.
Back to chorus.
Verse2 ::
Those who wait upon the lord will never be put to shame ooo!
He said he will never leave you alone in times of your pains ooo!
Make you look up to heaven and pray to God for things to change ooo!
So one day me and you we go come together celebrate ooo! Aii
His blessings are endless
When he bless you there’s no tears
His blessings are endlesssss!
When he bless you there’s no tears.
Shea you no know my story
She you no know me back then when nobody been know me,
She you no know my story
If you know me back then you go give GOD the glory
Written by: Bardon D
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...