Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
LipsyBaby
LipsyBaby
Performer
COMPOSITION & LYRICS
LipsyBaby
LipsyBaby
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Skeellz
Skeellz
Producer

Lyrics

Voodoo Fokus Fokus Fokus e ooooo ayyy Fokus Fokus Osadebamen sef no get men Benin girl say dem wan buy benz Ye! Even Daniel sef no gree near Why! Mr Eazi say e no easy LipsyBaby no get baby Street is hard e be like konji Ikechukwu never still chook Ahhhh! Olosho say dem never show How we go do we don dey confuse! Fokus Fokus Fokus Say na dem dey rush us Gege! Fokus Fokus All of the girls say dem want to choke us Ahhhhh! Fokus Fokus Fokus Say na dem dey rush us Fokus Opor o! All of the girls say dem want to choke us Gege! Bank manager sef dey manage I like you but I'm not insured for damage This your baka be like dual carriage She be savage but she no reach Tiwa savage What you want? You know I'm a boss I can give you shopping allowance Make you dey tough She say she be nurse, massaging my purse If you shake your yansh, it's called a round of applause Anyway! Fokus Fokus Fokus Say na dem dey rush us Gege! Fokus Fokus All of the girls say dem want to choke us Gege! Fokus Fokus Fokus Say na dem dey rush us Gege! Fokus Opor o! All of the girls say dem want to choke us All of the girls say dem want to choke us Oga jack himself no get pot Even stylplus dem sef no dey plus Shó ri comfort she no dey comport It's not her fault she's from uniport I swear I'm on a roll how many controls Blowing up my line I can't even compose Omo check your babe she might be one of those If I no dey pick my woman say make I close na Office Hours Fokus Fokus Fokus Say na dem dey rush us Gege! Fokus Fokus All of the girls say dem want to choke us Why! Fokus Fokus Fokus Say na dem dey rush us Gege! Fokus Opor o! All of the girls say dem want to choke us Fokus Fokus Fokus Fokus Fokus Oya! Fokus Eh! All of the girls say dem want to choke us Fokus Opor Fokus Fokus Opor Opor Fokus Fokus All of the girls say dem want to choke us Ahhhh! Ijo Fokus oyè Gbe fun OF AFRICA
Writer(s): Usman Yusuf, Lipsybaby Unknown Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out